SCHOOL ADMISSION, ENTERTAINMENT, NEWS, SPORTS, LATEST GIST, NAIJA GIST, GHANA GIST, NAIJA, WORLD GIST AND LOTS MORE... REMAIN HUMBLE!!!
Saturday, December 21, 2013
OMG!!! This Small Pikin go farm with him Papa and Mama!!!
This Small Pikin go farm with him Papa and Mama. Him Papa and Mama live am for the farm house so him go dey play then them go enter farm go work... After them work finish, they con go back the farm house to check how their pikin dey, when them reach there, they con see 1 biiiiig Python with the pikin. But wetin shock them na say, the small pikin been dey hold the Python head and him don dey play with am for over 1 hour. This na the kain work our Baba God fit do and go always dey do.
Therefore I declare; any plan that is formed against you and your family, by the power of God it shall come to nothing. That problem that has surrounded you right now will never swallow you, God will shut it's mouth and give you victor. AMEN!!!
Subscribe to:
Post Comments (Atom)
No comments:
Post a Comment